🧤 Andre Onana catch 3 PENARITY as Trabzonspor waya Samsunspor 3-1 for shootout to take qwalify enta semi-final of Turkish Cup! 🤯🏆🇹🇷
Hope say Man Utd fans dey see am now sha.
Five Arsenal players miss training today as dem dey play dia UEFA Champe second leg qwarter-final wit Sporting Lisbon tomorrow 🔴⚪😳
▪️ Jurriën Timber
▪�� Bukayo Saka
▪️ Martin Ødegaard
▪️ Riccardo Calafiori
▪️ Declan Rice
⚽ 𝗧𝗢𝗗𝗔𝗬 𝗨𝗘𝗙𝗔 𝗖𝗛𝗔𝗠𝗣𝗘 𝗤𝗨𝗔𝗥𝗧𝗘𝗥-𝗙𝗜𝗡𝗔𝗟 𝗠𝗔𝗧𝗖𝗛𝗘𝗦 🇪🇺
▫️Atlético Madrid 🆚 Barcelona (Agg. 2-0)
▫️Liverpool 🆚 PSG (Agg. 0-2)
🤔 You think say Atléti & PSG don qwalify for semi final laidis, abi Barça & Liverpool fit do remontada dis night?
#UCL
🇵🇹🗣️ Cristiano Ronaldo on playing in the 2030 World Cup:
“I haven’t fully ruled out the possibility of playing in the 2030 World Cup.” 👀
“If I’m still scoring every week at 41, maybe I COULD PLAY for 4 more years.”
Chelsea fans go dey pray make dem lose so dem go fit get beta banter for Arsenal fans ontop say dem fit bottle league title 😂
Na real life lesson ontop say "if you dey up so pipu go even dey find dia own downfall just say make you sef fall."