we dey share motivation and wisdom for pidgin. Our goal na to inspire and empower pipo across Nigeria and beyond through uplifting quotes. Pidgin na our own.
"Successful people dey do wetin unsuccessful people no dey willing to do. No dey wish say e go dey easy, wish say you beta pass." -Jim Rohn
#quotes#pidgin#naijapidgin
"If you hear voice inside you dey talk say ’you no fit paint,' den paint am wella and dat voice go keep quiet." -Vincent Van Gogh
#quotes#pidgin#naijapidgin
"Successful people dey do wetin unsuccessful people no dey willing to do. No dey wish say e go dey easy, wish say you beta pass." -Jim Rohn
#quotes#pidgin#naijapidgin
"Success no be the key to happiness. Happiness na the key to success. If you love wetin you dey do, you go succeed." -Albert Schweitzer
#quotes#pidgin#naijapidgin
"If you hear voice inside you dey talk say ’you no fit paint,' den paint am wella and dat voice go keep quiet." -Vincent Van Gogh
#quotes#pidgin#naijapidgin