@Feeztm Na this men wa de give poor girls mouth de ves me instead of me to give girl 1m because of knocking e better make I give am to beggars on the road
@DJ_TUNEZ The fact that this people they fight with theirself de funny me @davido just de enjoy en life and riches this ones just de get sleepless night because of obo person wa no send them
@DJ_TUNEZ I just like as @davido de take care of people wa de claim wizkid fc shame no de catch wizkid and hin fan this abaye still get mouth de talk wetin u for just shut up allow am pass if you no de shame
I de shame for you
@plutomaniapopi Fr we don’t need money to support because we that in your craft love you for really and that’s a fucking no matter what anyone says people don’t know how hard it is to grow as an artist.
@plutomaniapopi Shalli is trying something new I love it he has a vision una way no sabi anything de talk nonsense omo na y person wa de listen to ppl no go fit go far in life just watch shalli blow more because of this abulm
@nightprogram_@dammiedammie35 Is very dark man poor what you guys don’t understand is that when this girl was leaving a comfortable life she was complaining about online protest now the table has turned she wants the ppl that she called lazy youth to fight for her