all of una wey dey call me razz, i guide pass una boyfriend. i guide pass some of una mama & papa sef, continue dey call me razz o. for future when my children dey school for uk, dey do “roll w me bebebe”😝.. you own go dey lady dey comment “boss do me 2k nau”😞
no go hustle.👍
it’s actually so unfair that so many people’s lives have been cut short or ruined because of tinubu’s incompetence….we don’t deserve this, it hurts ngl.
@Tal_AS_ Please I’ve sacrificed her for Ghana vs Panama tonight. I didn’t even bother watching the match. If she jokes with me I’ll sacrifice her entire grass season for fifa!