Omo the thing sweet me small because if you know wetin people wey dey relationship dey pass through, you go just dey thank God say you dey single and sleeping peacefully ππ
Relationship these days na advanced assignment with surprise test every week
My friend and his girlfriend argued and didnβt talk for just 2 daysβ¦ only for them to settle and my guy found out she already cheated during that small break π
When he confronted her, you know what she said? βWe were not together.β ππ