@MackjNdubuisi01@Dr_Pharouk What is Gen z..madam she don spoil abeg..
I cant believe at age of 16 she don dey put on tatoo its a shame...
Where isher mom n dad...are de not seeing it...chai alot of Nigerian are so weak..😏😏😏
@Rayo___________ I am 100% of this system o..though i am a humanity n i know Christianity is a scam bcos when there is no consequence for ur odd wicked actions then it shows there is no balance n when there is no balance Evil take place 100%.
@saint_oreoluwa You no well..do u know how many Innocent ladies wey u don turn ro ashawo bcos of ur feminist teaching...
Good ladies has now bcom HOOKUP AND OLOSHO..
NOW U COME HERE DEY BEG.ABEG GET OUT 🙄
@ejykmykel1 WHEN WILL THIS SET OF PEOPLE KNOW THAT DEY ARE NOT ALIENS...🤣🤣🤣🤣🤣🤣
God called you hos church u no believe u dey fast wetijn God no send u...na wa ooo..religious is bad..🤣🤣