@ToxicOnPurpose_@Immunizer_ Boss my own no reach $1,500 but I wan craze na this previous ileya day dare do me bad, make I no just talk, and none of these celebrities wer dere Dey give money for promotion get history pass we wer Dey use am nd na we dere Dey scam dere go scam us to give celebrities money
@boyeworld@Immunizer_ Boss, I even drop comment for Fanstribe post to help I no see one response from them, all of them gather Dey ni jare dem be thief together if I say make I continue dere go block my X acct because I too get many proof say them be theif and work together. Can’t believe anymore, AW
@Immunizer_@Immunizer_ @Immunizer_none of this app i will even try to open again in my life, na ogun go kill them all for me, who ever created this app call carding will never knw peace IJN wit wetin dere do me, dere go give celebrities money to do promotion nd scam the poor.
@Immunizer_@Immunizer_ Carding is no 1 scaming app when it come to GC trading this carding app do me wetin no good on salah day I no fit cry, I got scam by dis app, half a million I still got the proof with me here, der no even care maybe I get history at all, dere really do me wetin bad
@FansTribeHQ@FansTribeHQ you guys are supporting thief Carding is a big theif doing a lot of damage in there app by taking people money there do this to me as well on Eid day look how that will tough while I have family I’m feeding and someone took away my 435k just like that
@UTDtrafford25@CheyBruhh Big fraud, dere did same thing for me and I have good history with them I don’t know this people is nothing but fake and my friends warn and I didn’t hear word
@FansTribeHQ You guys advertised the Carding app as a place to find all kinds of gift cards,but mind you,Carding are thieves.They stole over400 thousand from me,and I couldn’t even find any of their social media handles to contact them.That’s whyI’m here comment section.Carding is a big scam