@EmdeeTiamiyuu This thing wey you dey use shine teeth; guy by now you suppose dey reason Dr. 90210, change face and shi cos guy if them hol you....
Ok o.
@praisegeorge@Alech00@UEferakeya Oga if you no dey Naija, every epistle wey you jus quote na off key.
Make dem dey naija while you dey chillax for yonder.
Shift your tedtalk go front abeg.