@_WizardChan_@iDanDizzy Wida na Wizard!! Make men lap you with DVC first before you drop am?? Chiooo men kap watin no nice here oh!! @iDanDizzy na here them dey see you 😂 ur rugged for now!! @AbobiJammaker normal normal you no fit looseguard for this battle na 🙌🏿❤️
It would have been a bad calendar year for football lovers if Arsenal had won the champions league!! You can’t be playing such bad football and have trophies to back it up!! 🙄
#PSG#Arsenal
@Utdbeni Watin una want abeg!!! Guy I don suffer too much not to be happy with what am having now!!! You guys should just keep quiet for Gods sake!!! Let’s enjoy our wins and good football fr!!! Jeezzz