@oma22k Some men are not really attached to what they do for you but they want the betterment of you but some ladies are too blind to see it . And they start to think he can't leave me because he has spent enough to leave and you start disrespecting him
@hurricane533@OriginalWey@abazwhyllzz Bros 💯 we dey run am till I come later stop am because it's bad and i later understand it might affect me in future
@OneModupe But this girl wowo oh nor be say I dey body shame her or something but she truly wowo
She for fine sha na the mouth spoil her how I wish the mouth small she for cute eeh
@OriginalWey@abazwhyllzz You wan tell me wetin I dey do back then in hk wey things rough na kuda we dey use buy food chop finish then send once we step out we report money go refund !! There are things you don't know and they are bigger than you