@funny_kante How you take know? Pressure?
Someone is at the peak of football you are saying pressure πππ
Na so Una talk with yamal oo Una done start
@footbolmatter10 Brr β¦ you word stinks
Like you guys are fucking bias
Your platforms self Dey gba ππ
This is not a red?? Omo
If it was another player that did that to your Messi
Ehn address that
@Gullykid1017@ultimate_kombo The fact that, youβre stupid enough to comment under this post, makes me speechless ππ I am not surprised youβre a Messi fan πππ
@ultimate_kombo πππβ¦ Ronaldoβs throw back na him Una Dey celebrate for hereβ¦ na one person score hattrick na my goat Dey Trend, Una nor even fit celebrate by Una self πππ .. especially you with your void head ππ
@ultimate_kombo No body cares about your opinion against Ronaldo πthe same way you hyped a small yamal against him and he made you all leave in tears
Truth is if Ronaldo is getting half the favourtism Messi is getting from FIFA, Una nor go fit Dey compare am to Ronal..
@eazyboy_shizy@Mrlinah20@john322226 With the same refreeβ¦ if na Ronaldo Dey get all this favoritism wey Messi Dey get β¦ Una nor go fit ever compare Messi to am πππ
@eazyboy_shizy@Mrlinah20@john322226 But if na your Messi do am we nor go hear wordβ¦
The funny fact is you guys know he is FIFAβs boy and you still hype him.
No one would get away with what he did yesterday,
And honestly itβs even obvious you wan kick off from where Una finish last World Cup
@instablog9ja Omo craze Dey worry you .. π
Someone like you go done fuck 1billions times ππ
You nor plan am but you Dey open leg Dey knack no rubber, no family planning? ππ
You are an animal seh ππ
@UTDTrey Brr forget, them just picked up from where they stopped.. the same reff wey reff final give them
Obvious red card, there is an agenda against ororo me I done know that one before
@Desireforyou_@ultimate_kombo Omo⦠where is the lie ⦠absolute truth
you see this guy he matter done tire me, that letβs talk foot ball wey he put for bio itβs suppose be letβs the Barca and Messi related things and troll Ronaldo πππ cos he is just a big yeye man
Just a reminder that FIFA cancelled this goal in the World Cup. The kind of Contribution Cristiano Ronaldo has been up against his whole career while Messi gets everything handed to him