@azthebrandX I curse the day wey Habeeb introduce me to beatingโฆ.. Owo ti tan sori tete ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐๐๐โฆโฆ. I get coconut head ah go still play am
@bb_ben10 Omo money don finishโฆโฆ Una sure say this draw is sure shaโฆ.. we get almost 8 better FT draw punter nobody gree boom and no b say dem no Dey try ๐ญ๐ญ๐ญ
@DianaRosegp96@Bashoru31 Craze Dey worry dem niโฆ. I canโt msg you on dm till I update my Xโฆ I will do that when I get him tomorrowโฆ no vex abeg