@ZizdeeB@Usainjoe222840 You don't listen to good music ajeeeh..wetin your fav take pass Wiz for music name one thing only one person wey you talk say him career don finish when your fav wey still dey for him career never seen biggest bird back for the music industry
@ZizdeeB@Usainjoe222840 If na your fav how he won take enter the beat , abii you think say na to shout be say person dey sing, calm down and listen to how he flowed with the beat , omooh if you no like this song it shows you be enemy of progress and you no go ever like good thing for your life.