@WizkidGallery@wizkidayo Una don too post this Wizkid and Tyla Na only Wizkid una don see with Tyla, what about rema and other people's too, why is it a great privilege for Wizkid to meet Tyla is that how low he is
@PhantomD_viper @Akparawasunny @MaziNnamdiKanu My bro sorry but you be fool, do you only care about yourself and forgot about your next generation, look even if it requires everybody to die and get Biafra is far better than to leave our next generation in this zoo country called Nigeria,
@Qingmadi@ChloeBailey Why Unah dey always hide unah boyfriend , Unah no want
Make all these lekki girls wey do bbl snatch him from you
Make you shaa no say he go still dey nack another girl for back so no need of securing him