@thatnggarhodes See as e dey pain most of una say dem use android show una millions 😂
It's funny and shameful that I'm 2026 una still dey use phone dey check other ppl wealth 😭😭
We start this new day in the name of the father and of the son and of the holy spirit, testimony will fill our mouth today, success shall be recorded in our life today and my the Tl be nice to you and I amen.