“Na Rivers people go decide who dem go vote for! You go reconcile tire, no be governor go tell us who to vote for. E no dey possible again!”
“You know say you go do reconciliation, nai you carry us put for state of emergency, for state wey we dey carry dey brag,”.
— Port Harcourt Lady