@Ayomide_wicked No shade to Davido , Na offer wey dem machala and ODG turn down, he Dey hijack no put body for baddo side oo make we no drag una Goat .
I can't wait for 100L students to resume school.
So I can give them wrong direction when they ask me for a location ๐
Nah wetin dem do too me that year..