I don't listen to what they say,
I trust my angels to cover me,
All I want for the rest of my life is some peace of mind
Enough money to purchase anything when I wan buy
So help me God.
@davido You wey get 2 private jets,
Fast cars
Your papa na billionaire
You be famous A list musician
Born twins
Marry fine woman wey sabi cook and independent
You've a complete Life
Tell me @davido which kind favour you dey find for 2026 ? Remove that "us" put y'all
Alhamdulillah Praise be to God No matter your condition Stay close to God Forget all your loss Something must go before something comes It is work no be luck Seeing is believing You have to trust yourself And wait for result Never feel remorse.