@ACTisback I wish say chioma like to dey post ehhh Omo she for don pass my idolo oooo, worst on TikTok, she for don get followers pass many people ooo. See person wey leave her page for 3years, check her followers. The day wey Priscilla post her sonโs birthday, chioma comment trend ehh
@SpecialOBK@r2kizzmusic Wetin that one know about davido? You think say davido mumu? Day play ๐คฃ๐คฃ you fit dey with davido make you no know anything about him, that guy smart die
@themagicf1nger Make una dey play ๐คฃ๐คฃ most of them for this Twitter just dey use davido for engagement, come TikTok you go know say we no dey use davido play gor that side ajah