@SOluwaneye@_Onlyonenova@zinoleesky01 all those streaming platforms wey I Dey use just can’t show stats if dem can show it
and one crazy guy say fake fan 🤭
@SOluwaneye@_Onlyonenova@zinoleesky01 no mind those fools my Spotify premium don finish so nah YouTube music and Apple Music I Dey use stream I still Dey stream am for audiomack sef
no be promotion y’all Dey do by posting those shiii ? So I see it somewhere and saved it and post am ion even care🤷🏽♀️
@big_tyrod Y’all don craze who tell u say those NSNV no Dey use audiomack?😒 mk una go check his last album mk u see the numbers he racks up for audiomack especially dat Gta