@yabaleftonline That place wey just dark like back of pot so wey 1 1 dot of light dey shine na Nigeria the 1 1 dot of light na tinubu and the rest politicians house
@ultimate_kombo If nor be say u really lack sense as a normal Barca dead brain fans wey u first be if na really friendly why they count the goals as at then join he official goals
@jagabanthai@ArcSadam As u nor come sabi question and answer correctly how u come tk dey read and understand
Simple question na bad thing? u nor fit answer
@Vindicatedchidi One thing everyone should know is that either it's being a jw or any other type of churches or any forms of religion it's not by force to be part of it or listen or get close to their members but try not to abuse or judge them cuz of their faith in the name of engagement
@marjidofficial E come be like say
I nor dey
Do anything
But
E nor
Fair Sha
How will
I convince
You
I've done
All you've
Asked for
Please
Don't skip
Me this
Time
I've followed
All accounts
Reposted
All tweets
All tasks
Done
So
Pick me
This time