@Philopearl_Afc Arsenal wey no value wetin dem get.
Gyokeres score pass am o, but na him be upgrade.
I no even like dey hear that Alvarez name where dem dey mention world class strikers.
@Idntgiveafuvk The kinds of insults this @sochinenyenwa_ lady has received on this space from people are so deep. I wonder how she’s still able to join the same spaces everyday.