@Oyedeji_001@thedebuthub Una suppose Dey shame or hide somewhere
If everybody dey talk this period
Where ur album is no where to be found on Apple Music lol๐
Same Una wey them predict no 2 una dey 98
Lmaoo๐๐
๐จ NEW RECORD โบ๏ธ
@asakemusik - 'M$NEY' becomes the first album to record 1 Million daily streams for 100 consecutive days on NG ๐ณ๐ฌ Spotify ๐ฅ #MONEY
@DGreatDD One thing you people do wey dey pain me be say if una don see say just one song dey move from the whole album una go give up con dey brag with just that one
Which kills the album
Why not make at least 60% trend well
@gemininiiii The fact is
If them like make them call Asake local artist we agree
Nigeria is his country , if you like go nah here you go still come back to. Nobody will accept you the way ur own people will accept you thatโs the fact.
@FreshBT_@jahboyback One day you will tell yourself the truth
For a guy that speaks his own language to the whole world without trying to fit in
And has achieved so much like that lol
Bro literally surpass 400million streams with no features in just 3 months
Bring out who can do it currently
@NnamdiPrai24578@jahboyback Was wizkid there in his first Grammy nomination make una dey think nah first 02 wizkid they there ? Mobo award wizkid they there? Omo so because of MMS nah why them know am globally lol
Itโs well