What I said a few days ago. It was fun how good Pina was last year for a few months. Then it became toxic. Now we start a new season with At least 10 women that are at the same level as Pina from fc 26. It’s pathetic
no day wey i enter this app wey i no dey muzz because i dey always wonder if na only me get real life problems, because why are people arguing about buying phones for babes on twitter on a monday morning?
Yesterday my papa/mama drop our monthly allowance, e do gbim for my account fess.
Then e do bangdededeng.
I wan go order like 10 shirts now. Keep the change.
Next month, I go collect again. E be like I go use that one buy new phone.
Make una dey suffer dey go abeg
Eto’o: Yamal deserves the Ballon d’Or.
Xavi: Yamal deserves the Ballon d’Or.
Arda Turan: Yamal deserves the Ballon d’Or.
Kombo from Port Harcourt: The award will be too heavy for Yamal, so Kane deserves the Ballon d’Or.