Donโt ask who it is. Just look at which presidential jet has been sitting in London or Paris for the last 72 hours, and look at which Vice President suddenly canceled their public schedule today. Connect the dots.
For every thrash post that comes your way on twitter, you'll probably get a few good ones countering it
Once Tiktok algorithm don clock sey you be fool, e go make sure sey you no ever wise again๐๐๐ญ
In 2016, some people carry police come our house to arrest my papa, Dem enter the house, dem no see am, meanwhile my papa dey inside the house and we dey see am clearly, ๐น๐ Omo, juju is real o ๐ญ๐คฃ