Arsenal still dey pursue Bruno GuimarΓ£es. Even though Newcastle talk say Arsenal never contact dem directly, people dey expect new bid wey fit reach around Β£60 million.
Last month, Arsenal hear through middle people say Newcastle no wan sell am, but Bruno GuimarΓ£es dy interested