@xx_xtra7@Flockerzz001 The only time wey I no get rest of mind for wire check na when I no say no be me pay for dispatch say na only customer and aza I get but if I pay for anything even though say customer no reply or change anything wey wan sup make e sup oo after all we no both loose.
@xx_xtra7@Flockerzz001 Guyyy you go dey reason say Wetin do this customer why he/she just change wey money don Dey enter aza eh, ordinary MD dey give persons issue not to talk of say you wan do better work for the aza
@Flockerzz001@xx_xtra7 🤣🤣 abeg o make my customer dey control me na ordinary me dey take package work o 🤣 no be my customer dey press funds ni Abi no be una talk say ‘ whoever feeds you controls you’ ehhh
@xx_xtra7@Flockerzz001 Guyyy like say dem get supernatural power oo even customer wey see prove no say you no be scam or anything dey change mind if money enter there aza, wo you go write pass Shakespeare.
@Flockerzz001@xx_xtra7 Na who never happen to go Dey feel like Merlin, I get legit customer wey she Dey press normally but any day wey I talk about her info like this she go just off on me, I tell my guys say na Wetin dey sup be this dem tell me say I no sabi package work, I laugh 🤣.
@xx_xtra7 Na how e be for you dey put out here which is very much okay who go fuck with am go fuck with am just do you and keep it moving, bi warey se por ni real life lor por ni online naa.
@xx_xtra7 Exactly 👍 for someone like me I no dey too reason too much about life cause at the end of the day every soul sha taste death so why so serious about life, if I win today na for my body you go know and if I loose eh na still from my body you go know I no Dey do social media shi.
@xx_xtra7 Post my Ls for X nke why would I want to do such a thing even winnings sef I don’t do such na cruise me Dey always catch for here o then speak on things I know off I’m more real life person than social media oo.
@xx_xtra7 Guyy e remain small make water fall from my eye seh cause sapa dey do me ishekushe 3 US bank no single $1 cashout, con Dey imagine say how the rest of the guys dey take do am.