@EstherSaba44365@juls_daddy01@davido How do 30bg define hit nai u no fit answer so... Wey make u dey involve person mama for question wey nobody ask u......poeple wey no get send dey always use insult answer questions...And u just show say u be one
@oyl2he How all these lyrics take relate to watin dey happen for naija? Sometimes I dey reason aside from brain which other thing fit dey poeple head wey go dey make dem misbehave
@EstherSaba44365@juls_daddy01@davido Esther go get sense come back....Then when u understand the question....we go fit conversante.... For now keep fooling
@WisdomEvans001@DorguUTD43@davido See all these 30bg fools.....them classify B4 B4 as hit.... But.... Kese no be hit.... Piece of my heart no be hit..wizkid never get hit since 6 years now.... Yet B4 B4 na hit ๐๐๐๐ go back elementary school 30gb
@Biopiliksx@pafricapress@razorblade300 Madam I'm aware u haven't heard of the Lindsay clancy case.... Now u can be stupid and foolishly blame go around and blame when.... When u should focus on trying to better ur life