@accessbank_help what manner of day light robbery was that? A deposit of N25,000 reflecting as N20,640? This is total rubbish from this bank... Gush!!! Now I know why people withdraw from this bank.... You just lost a customer today... π‘π‘π‘
@myaccessbank is the most fraudulent bank ever in the history of banking in Nigeria and west Africa... How can one deposit N25,000, gets a credit alert of N25,000 only for N20,640 reflect in the account? What level of robbery?
Person dey village, village people and wicked uncles no go let am rest, enter city, bad roads, high cost of living, high rents, high electricity tariff (without supply),
Then hustle make money, Sars no go still let person dress well, drive better motor.
Like ππ
Powerful Quote of the day..
"Change will not be given to you, You either ask for change or you have change" - JC
You know who JC is? He is Jidenna Chukwu - a bus conductor in Aba.
Now read the quote again..
No matter how face worwor reach, E go still enter house before yansh wey big, fresh, soft and dey vibrate for back...
Everybody get E own grace oooo... Nah see finish make dem no count Akara join snacks ooo.. cos nah same oil dem dey use fry all of dem oooo
No dey show yourself ooo cos you hold small position or money oooo... Treat everybody well ooo...
That part of your towel wey you take clean yansh, fit still clean your face oooo...