@Zlatan_Ibile I no dey school for naija sef. My passport don expire I'm stuck in another country (ghana), I've been fending for myself over the past year now. I dey show you say I actually no dey lie. I dey owe the school. And thats like 100k in naira. Babe Lase please😭🙏🏾
Zlatan. I hope you see this and if I dey lie God dey see me. I'm trying to graduate but I owe the school money. I don't know what to do, I don't know where to get money from. PLEASE save me 😔