if you use condom, you fit get cancer, if you no use condom, you fit get HIV/STDs, if you decide not to have sex, you fit get prostrate cancer. Charley just choose how you wan take die😂
I was only 9 months old when my own biological mother kicked me out her stomach naked and bloody because i mistakenly broke her water while playing.
(Never spoke to her for 2 years for doing that)
I go tell you say women dey lie, you go talk say your mama too?
Yes my mama too
My mama wey go wan beat me that year, I go block am
She go call everybody say I beat her.
Na all of una, be like say na inbuilt something.