@teekayswitch1@EmmettPrez71453@WizStatz I nor quick see ur reply but you Dey ment for this talk… without hype Clarity of mind did well, Asake wey get Auto PR
@Barry_Juana1@brentmason009@hypetribeng Oga shut up
Foreign songs my ass… how many times you Dey jam them, una go Dey claim wetin Una nor be. If ur papa na pastor must you become a pastor too?
@hotsaucee19@Raymond09179836@heisrema He’s just trying to say Rema is a good Artist… for you to achieve this you must find Beauty in other people’s song. He didn’t say it’s bad. Make Una Dey try listen properly.
@King_Frank007@Osquaremike@DrAkuamaka@davido You go born pikin and you go loss am, then when you get dispute with Person them go bring up your pikin death to yab you nor worry.
@Oluwa_Ni_Sh0_La@DrAkuamaka@davido I nor Dey do stanship but if you feel say that shit wey that guy Dey cool then you deserve Dey with Davido pikin, cos even common man if you joke that kind joke them fit leave blow for your teeth… wetin concern dead and living?… una don too Dey stupid fr