@Wilsonsaml@Hefty_wiz It won’t be well with you when we need Raphinha last season no be yamal de carry us aloneooo wey that fool de get injury up and down Raphinha can’t play without yamal why yamal Dey win things with Spain and Raphinha no fit win shit without yamal
@tazethegreat@AyoMide5805@Marvo_707@Bigi_Chima All those players gan no too perform for your club Olodo you even won de drag club level you Dey follow Barca drag no be dem Tottenham be your set you wey no even Dey champe
@spartankimmich Leave them bro why you de do like this every Barca fan know say na yamal change our life when yamal never debut where dem Raphinha de carry us go? No be Europa
@9ja_casanova@Adedamo1aa Person wey don win everything for football except champions league make him career end next week he will still go down in history so pipe low