@lasisielenu The last time I go UBTH hospital for Benin I swear to God dose bastard say make I go fine cash of 83k around 2am say dem no dey collet transfer omo I nearly die dat day cus where u say make I see dat kind amount for cash for midnyt
@lasisielenu Make God no allow us see wentin go make dem carry us go Benin UBTH cus that hospital na death ground cus of useless people government we get
Saheed Osupa Blocks Escape Route of Street Gang Leader Who Came to Collect Money on Their Behalf…. Werey collect money finish wan con escape through the back 😭💔
🚨Burna Boy’s Speech at Md’s Wedding 🤣🤣
“Na Small thing dey Vex Me, This whole thing thats happening here have you asked them how they meet, so all of una just come dey chope rice. How dem take meet nobody even acknowledge, You see am, I deserve Apology. I have given Myself my Thanks if not for me, they wouldn’t have met.”