Buh like @wizkidayo for fulfill this statement oo 😒
“Let me tell you say you no go fit stand one minute when we come back around
They wanna try but dem no fit see me for there
You're messing with a lion
They wanna know what's the reason for the violence” #GETTINGPAID
Christian brothers abeg I get one question oo
Why do followers of Christ have many different churches but following 1 Christ
#EasterMood#Resurrección Happy Easter
You can't replace me, make dem tell you khaki no be leather
This industry wey I find myself is a soul taker
But we follow wanna passion and hope the Lord save us
#Makeaway#FreeKwesiArthur
As #Bel-air season 4 drop deɛ no be small Shatta Bel outfits we go see coz your man(#firestick) SHS dressing nkoaaa… Shatta go soon turn NFL player, bandana nkoooaa
Chale the whole Ghana ibi Fante women wey fine…. Chale sisters make you quote this tweet with your pictures… if e sure for you say your woman ein tribe to wey fine, post am… we go judge for comment
Chale the whole Ghana ibi Fante women wey fine…. Chale sisters make you quote this tweet with your pictures… if e sure for you say your woman ein tribe to wey fine, post am… we go judge for comment
Has any Ghanaian artist sampled a naija song?🤔 I think it’s the other way around… we bring the trend and naija takes it global so respect the old man, we the fathers
If for 2025 I have to lie you say I love you before you go give the kont deɛ adey see say you no get father love when you be kiddie and 95% of women who wants that are black women… y’all desperate for love calm down and enjoy the moment