π¨βFORMAT" By @richplug_ just Surpassed 1 MILLION streams on Spotify.
It now officially becoming his 2nd track to hit that milestone on the Spotify NG.
Richplug is on a different kind of run!! π―ππ₯
@okechukwu_46850 Ya mama Eziπππ. Pain who? U sure say u get sense? I resemble person wey dey find show? Pussy boiππ. U go just dey lay curse join the one wey dey ur headππππ.
I know my guts.. Donβt be where youβre not really wanted.. Una get fans, na una dey fall una hand. If say them pay u for show, them must wan make u do the performance! These side guys wey dey form OG,(for their papa) for the industry sabi use artists well!