@TheOnlyKemi@dunni05 Nothing to worry about, like you have just said what feels like kindness to one might look like disrespect to otherβ¦
So keep your food abi make I bring my own plate??
@UHarrison66366@Alice_west999 @realfrankwayne @fwdaniels Leave all this 1 wey this niggah dey tell you bro exactly the same thing Iβm facing with my babe too rn.
Na virgin she be infact we dey run other things buh na that penetration dey fear her sey she mah never ready for penetration out of fear and pregnancy Br.
Buh she go come arou