@Ceasaro01@RRwealthy Thank you so much for your concern bro🥰😃 the truth is I follow good punters o, the day ill have fund to play I'll not win. The day I'll not have fund to play boom everywhere💔😫 God should just help me cuz e no easy
@Mrlanterntips Chai dis kind thing dey pain o, na wetin wan do me for Greece and Serbia, I wan cry. Before dem later score....cuz dem dey almost all my ticket😫🤣