@nioluwaaa@Revteabread@_GhChronicles All of una just mumu like say no be Africa we dey,bro we collect beating na why we get sense, im not saying is good as he dey beat the girl,but ask first do you know what the child did? All this children now no dey hear word
@Kellybonito_ Oh you no get mind before??? ๐คท๐๐
But u sabi talk rubbish online, here you are saying if i die kinikinkini responsible, u never know say, na u dey fine wahala for yourself??
No dey cross your boundaries while catching cruise online mumu ๐๐๐
@asorockdiva@Mowzeez1@Kellybonito_ Who be this cow safe, involvement?? What sort of involvement u talking about, you too dull, you guys will just see something in social media and keep spreading false news get sense girl