@Benjaminjayhay No be to shout for camera o 😂😂
Dey do plenty shenanigans o
One slap for eye na police you go wan call
Say man abuse you 😂😂😂😂
I know Una type 🤣
God wey create me sabi say From that slap alone
Na to punch you for nose...
I no go sabi when my hand go move but I go punch you
I swear with my papa grave.
Then e come be say you come smash my phone 😂😂🤣🤣🤣
That church no go contain us
Even other pastors and Rev wey no follow
E for touch everybody😂😂😂🤌🏽
@okiTwits This One na another otele .
Go just set camera Dey yarn dust .
If team good pass your own, give them their flowers and move on .
If you cannot then stfu