@Ekitipikin@cindy_blog Boss post game abi it's been long I came in here been trying to revive my marriage but it's not working so I need cash to move out... So drop game cuz I need to rent an apartment.
@BlessingJairus @TalentedFBG@TalentedFBG Bro gud evening abeg try bless me once abi I no deserve blessing from you ni??? Everything you say make we do I dey do but you never bless me. Abeg bless me make my bank know say who get aza still dey alive
0173088769
Roland Will Gtbank
@TalentedFBG Bro gud evening abeg try bless me once abi I no deserve blessing from you ni??? Everything you say make we do I dey do but you never bless me. Abeg bless me make my bank know say who get aza still dey alive
0173088769
Roland Will Gtbank
@teensvibe_ @TalentedFBG@WaleTur16 Olosho dey pull pant because of 2k even collect wotowoto join she no complain so wetin come concern me with craze people
@TalentedFBG So e reach your side too.... I've decided even if I want to date any girl na give me what I want and I give her what she need everybody go their way. No feelings attached
@Ekitipikin Unless all the betting company no dey naija again dem mayor go resign even if leave mayor go follow to anywhere then dey go retire kei na play him dey play