@Blessing_Olivi Funniest thing be say Na only for abulé egba dem sabi this werey o E wan begin dey move like Barca president. He dey reap people right !
@Teeniiola Old age fit reach now make e be say nah the woman go come need person to dey pack sh*t while the man is still as strong as ever. Life no be Bollywood abeg