bare times wey I pay bride price
all the women wey I follow dem been do me one kind
i no blame them, I been dey poor
sapa don't care e dey wound us
but now
i dey fire like I'm legolas legolas legolas
so sad some people are brought to this life for sacrifices, imagine being a sacrifice for a good government & the government doing nothing about it, end sars victims practically died for nothing. #nigerianeedshelp