so na addiction go make me put 50k on sportybet. una no real o na your papa dey pitch?? 😂
my own bet addiction no pass 1500. the time i use 5k play game i just dey purge anyhow 😭😭
i no sure say i ready for the kind fooling wey this nysc khaki dey attract bruhh 😂😂
one woman legit stood in front of me and gave me salute on the road.. i no even know wetin to do 😭😭
It is not the men you're worried about. You don't care about them. It is the women who are unmarried as a consequence because the men do not want to get married, that you're worried about.
Few days ago when dem say some of una dey stay self con, una remember say minimum wage na 77k. As e reach date again now, una no wan consider am again.
All of us dey go hell 🤣😂