If anything happen make una hold Lion30BG responsible, nah tweet wey you tweet I dey respond to cos I no knw why you Dey carry my name and picture go meet ur cult people dey find me... for this app nah your go first carry picture post nah you go first start to lie tag ndlea and efcc for my picture untop wetin I no do and nah you no still fit fight man to man. I go enter police station with your picture go report you first and if anything sup them go hold you responsible. I no be cultist, if tweet dey pain you then stop tweeting about me or make you enter ring fight abeg..