@Ahmanse@Aruthony81@Aveiro_dun All Wetin Ronaldo say is his opinion,,you can disagree Wic is fine,,,so don’t come online and be showing ur illiteracy abeg😂
@Ahmanse@Aruthony81@Aveiro_dun To see Messi fans wey gt sense na by connection,,pls don’t use this ur brain to train ur kids oo,,,how d folk is what Ronaldo talk is d same with stop spreading lie?😂 I only said una dey lie say no b wetin Casemiro talk be dat,,u dey drag wetin Ronaldo talk as how na😂😂😂
@ashrafomar_ug@IamBradleyCarl Oh u are Toteham supporter 😂😂,,,u are happy over friendly whereas u be my junior wen we enter epl,,go check record I don sell beat u blue black 😂😂,,I don’t celebrate friendly😂😂
@Ahmanse@Aruthony81@Aveiro_dun Messi fan u go just Dey lie up nd down,,,Naso fabrizio lie and post about Casemiro talk and quick delete it…..una no Dey shame 😂😂
@HEISJAGO 7games competition
Portugal has 9goals in total
Ronaldo has 3goals and 3assist
Apparently 6 goal contributions out of 9goals but Messi fans will lie dat e did nothing 😂😂😂 u are just pain we still love him and choose him as GOAT 🐐 🤪🤪
@Uodinas Messi fans are know to be pushing misinformation,,this was d same tin dey did to Brazil Ronaldo that e came out to debunk and even van nistelrooy also came out to debunk,,,na by force to be goat😂😂
@Barca_FANX@Uodinas D reason is that e lied,,,if e no lie dis is noting in posting someone interview,,,,precise e did interview for people to see,,,fabrizio deletes it because it a lie
This was van nistelrooy debunking a fake agenda posted by espn,,Brazil Ronaldo also debunk a news like that,,,ion knw why Dey like to Dey push false narrative,,,if not a lie why did fabrizio deleted it on his page?
@mc_lively_ Dey lied too much and it annoying ,,this was van nistelrooy debunking a news that espn posted and same thing Brazil Ronaldo,,,why did fabrizio delete it?