@instablog9ja Ladies If you have a genuine need of money pls dnt choose to go see unknown men for help? In this wicked world even as I b man a fine woman I have never met b4 can not make me leave my house to go see am for money sake.. ladies better learn..
@instablog9ja Na lie b dat one …. Jus go back to the days when trash can been Dey every where and employee people who enforce people to use them and boom we shall have less flooding
@QueenDoris16 Sebi d man get other children by the time this one’s grow and see the quality of life there step brother and sisters live dem go know say their mother foolish gan
@LyndaUdoji Man suppose don put him wife thru since from house,no be for road u go come tell am like dat… 2.that man now fit be d type wey him wife na stay at home wife, money no easy to cum by for such woman.condition wen b say na she Dey wash him clot why him no fit pay always 4 d family.