@ketty36091 Bro I feel you, I've been in this situation before, 2 games to chop 10m in 25 selections, the two games enter well, I blew the money Sha. Truth is this sporty na scam, why they lock cash out when your last game is running is nonsense, that year sef, I had no idea they did,na luck
@LE_DOMINUX@drpenking Iswr, but she still no reach biggie and that guy wey dey wear glasses, ekereke and the guy on dreads funny sha, I like when them dey anchor😂