@Bigbabes6@Trenches_X My bro e really hard fr me here honestly, many tinz sup wey I no expect at all as I dey like this sef nah last 100mb dey my phone like this and no hopes to do subs sef I just dey, I swrs!
Omo i really missed my phone o😩 nah rubbish I just dey use now. You wey stole my phone nah Ogun go kill you o🖕, but e fit no later kill you sha nah just life
After all this times before getting a working fb, bombs talks to some cl's waiting til today before getting their numbers thinking I'm gon bounce back, only for me to log in to blank profile this evening, God are you trying me cuz this is really getting too much for f sake😩🤦🏾