@MTNNG@GloWorld@AirtelNigeria Abeg make una help us small , if all the profit is made in one day , what about tomorrow, the rate at which DATA and CALLS dey finish e be like we no go fit continue o leave justice tamper mercy
@PHEDconnect Finally una do well shaa it came yesterday night buying of fuel to pump water wan finish my life ... Hope we no pay bill for the two weeks darkness?